Letra da Música Comma de Burna Boy

Que bom que você chegou até aqui!
Veja abaixo a letra da música que separamos para você!

Música em MP3
This is for all my comma babes, mehn
Comma way

Wetin be this oh comma
E Don finish oh comma
Something de miss oh comma
I suspect you, oh
Champion no be easy, oh comma
Wetin be this oh comma
I no believe oh comma
Commot with your feelings oh comma

Jejely sit down
Make you no come tell me shit now, comma
Bad energy Bawo
I go change am to another thing now, oh comma
My baby jupa
Make you whine to the sound of the guitar, oh comma
Start to dey sing loud
If you like the vibe I fit bring now, comma
Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una know say me I dey keep am, oh really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi

Wetin be this oh comma
E Don finish oh comma
Something de miss oh comma
I suspect you, oh
Champion no be easy, oh comma
Wetin be this oh comma
I no believe oh comma
Commot with your feelings oh comma

Jejely sit down
Make you no come tell me shit now, comma
Bad energy Bawo
I go change am to another thing now, oh comma
My baby jupa
Make you whine to the sound of the guitar, oh comma
Start to dey sing loud
If you like the vibe I dey bring now, comma
Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una kno say me I dey keep am, oh really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi

I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
Your body bad, your body bad, oh
I dey see comma there
With your fake breast, with the silicon, girl
I dey see comma there
With your booty so big and your leg your slim baby
I dey see comma there
Tell me why your skin so light and your elbow black, baby?
I dey see comma there
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma there
Comma there
This is for all my comma babes, mehn
Comma way

Outras Músicas de Burna Boy

Conheça aqui outras músicas de Burna Boy que você poderá gostar.

Baixar Música Comma (Burna Boy) em MP3

Você pode baixar (fazer o download) ou ouvir diretamente a música Comma de Burna Boy no seu celular ou computador através do player abaixo.

Ouvir "Comma"
na Amazon Music Unlimited
Ouvir "Comma"
na Amazon Music Unlimited
Baixar Música Agora!

Ficha Técnica da Música Comma

Número de Palavras340
Número de Letras1827
IntérpreteBurna Boy

Na tabela acima você vai encontrar dados técnicos sobre a letra da música Comma de Burna Boy.

Amazon Music Unlimited