Letra da Música Alarm Clock de Burna Boy

Que bom que você chegou até aqui!
Veja abaixo a letra da música que separamos para você!

Música em MP3
God made us
He made the magical beings
It's important how you look at yourself
And you view yourself (Wake up)
How you look at your brother, how you look at your sister
We from the same tribe
It's Black love
It's that real love
Wake up

Ooh woah
Alarm clock, all stand up
Make una wake up
Ah, this early morning
Oh, this early morning
Ah, this early morning
Oh, this early morning
Ah, this early morning

Some people go wan dey talk
Instead of to thank the Lord
Some people no wake up
Ah, this early morning
Oh, this early morning
Ah, this early morning
Oh, this early morning
Ah, this early morning
Se dem send you ni
Se won ran e ni (E ni)
Se dem send you ni
No-no-no, no-no-no
No-no-no, no-no-no

Many things wey man go see
Wey dey make a man dey wonder
Abi se dem no believe me
Why dem wanna drag me under
I must be a special type of broda
Some type of Oga (Ayy)
You go come discover (Ayy)
That I'm really unstoppable
Jesu ba mi s'ona, s'ona, s'ona
Mi o ran eyan, ran eyan, ran eyan
Oluwaburna lomo
Omo oni j'ogbon
Enemies por gan
Ke sa ma ro
Everybody di body, body
Set your alarm clock

Aye yo, you awake yet?

Outras Músicas de Burna Boy

Conheça aqui outras músicas de Burna Boy que você poderá gostar.

Baixar Música Alarm Clock (Burna Boy) em MP3

Você pode baixar (fazer o download) ou ouvir diretamente a música Alarm Clock de Burna Boy no seu celular ou computador através do player abaixo.

Ouvir "Alarm Clock"
na Amazon Music Unlimited
Ouvir "Alarm Clock"
na Amazon Music Unlimited
Baixar Música Agora!

Ficha Técnica da Música Alarm Clock

Número de Palavras176
Número de Letras1105
IntérpreteBurna Boy

Na tabela acima você vai encontrar dados técnicos sobre a letra da música Alarm Clock de Burna Boy.

Amazon Music Unlimited