Letra da Música Ease Your Mind de Starboy

Que bom que você chegou até aqui!
Veja abaixo a letra da música que separamos para você!

Música em MP3
Many things don really open my eyes
Many things don happen wey don open my mind
Things don happen for my life, we make me realisesay, many things go happen, and it's real fine

Never let the small talks but the money get to me
I dey work, I dey pray, omo nothing worry me
I put my body on my grind, let the money control me
Say, my sound dem dey buzz, e get up on their jaws

Some days, it fit be lie sey your rain no pour
Hear my brother, even if it be like days too long
Even if it be like sey your light no come
Just ease your mind

You know sey, this life na turn by turn
When your time come, my brother
No go gone
When your thing come, my brother
No go rush
Just ease your mind

Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah
Kasha ma jaiye mi jeje, kasha mi jeje
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah

Looking at my past, I'm glad it's over
Steady I dey steady thank Jehovah
Now I got some likkle ice in my soda
And I pour some more ice, it made me colder

See the music take me places
Even man never rate
Wey dey make the girls and ladies dem dey love up on me
See starboy dey here, where the men dey here?
And the kele and the girls, all of them dey here

Some days, it fit be lie sey your rain no pour
Hear my brother, even if it be like days too long
Even if it be like sey your light no come
Just ease your mind

You know sey, this life na turn by turn
When your time come, my brother
No go gone
When your thing come, my brother
No go rush
Just ease your mind

Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah
Kasha ma jaiye mi jeje, kasha mi jeje
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah

Mix monster

Outras Músicas de Starboy

Conheça aqui outras músicas de Starboy que você poderá gostar.

Baixar Música Ease Your Mind (Starboy) em MP3

Você pode baixar (fazer o download) ou ouvir diretamente a música Ease Your Mind de Starboy no seu celular ou computador através do player abaixo.

Ouvir "Ease Your Mind"
na Amazon Music Unlimited
Ouvir "Ease Your Mind"
na Amazon Music Unlimited
Baixar Música Agora!

Ficha Técnica da Música Ease Your Mind

Número de Palavras325
Número de Letras1680
IntérpreteStarboy

Na tabela acima você vai encontrar dados técnicos sobre a letra da música Ease Your Mind de Starboy.

Amazon Music Unlimited