Letra da Música Rise de Seun Kuti

Que bom que você chegou até aqui!
Veja abaixo a letra da música que separamos para você!

Música em MP3
Our ear don full for your words
Our stomach still empty
Our ear don full for your words
Our stomach still empty
Our ear don full for your words
Our stomach still empty
Our ear don full for your words
Our stomach still empty
Our ear don full for your words
Our stomach still empty

I dey cry for my country
When I see am in the hands of these people
CHORUS: Yea yea
I dey cry for my country
When I see am in the hands of these people
CHORUS: Yea yea
I dey cry for Africa
When I see am in the hands of these people
CHORUS: Yea yea
Yea Yea na business dem dey take am dey do
Yeparipa
CHORUS: Na business to dem ohohoh

Na business dem dey take our country dey do
CHORUS: Na business to dem ohohoh
Na business dem dey do that's why dem dey share am like oga
CHORUS: Na business to dem ohohoh
Na business dem dey do that's why dem no dey share am with the people
CHORUS: Na business to dem ohohoh
Na business dem dey do, dem dey sell our continent away

Dem dey sell am every day and dem dey bring the people down (them dey bring us down)
Our children no dey chop and we still no get work
(ko si se lode oh)
Dem dey sell am every day an dem dey bring the people down
(won wow a n le ho)
We must rise up one day
We must rise up

We must rise up I say
We must rise up I say
We must rise up against the petroleum companies
We dey use our oil to destroy our land oh ho
We must rise against the diamond companies
Wey dey use our brothers as slave for the stone
We must rise against our African rulers
Wey be black man for face, white man for yansh
We must rise against companies like Mosanto and Halliburton
Wey dey use their food to make my people hungry

Oh yes, we must rise
CHORUS: Rise Rise Rise up
To grow our own food
CHORUS: Rise Rise Rise up
For our children to go school
CHORUS: Rise Rise Rise up
Make we get work to do
CHORUS: Rise Rise Rise up
Make our life go dey better
CHORUS: Rise Rise Rise up

Outras Músicas de Seun Kuti

Conheça aqui outras músicas de Seun Kuti que você poderá gostar.

Baixar Música Rise (Seun Kuti) em MP3

Você pode baixar (fazer o download) ou ouvir diretamente a música Rise de Seun Kuti no seu celular ou computador através do player abaixo.

Ouvir "Rise"
na Amazon Music Unlimited
Ouvir "Rise"
na Amazon Music Unlimited
Baixar Música Agora!

Ficha Técnica da Música Rise

Número de Palavras339
Número de Letras1849
IntérpreteSeun Kuti

Na tabela acima você vai encontrar dados técnicos sobre a letra da música Rise de Seun Kuti.

Amazon Music Unlimited