Letra da Música Audio Money de RUDEBOY

Que bom que você chegou até aqui!
Veja abaixo a letra da música que separamos para você!

Música em MP3
Oh no, na audio
Oh no (Rude)
Oh no, na audiooh no

Everybody rich for Instagram (listen)
Poor man no dey for Instagram (at all)
Dem call me like say na me start am (yeah)
Living fake life with cheap data

E ma pariwo
Dem money na just audio (Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio

Slow down slow down
Why you wan kill yourself?
Why you wan pa yourself?
Living fake life vida loca
Calm down calm down
Why you wan kill yourself?
Why you wan pa yourself?
Living fake life vida loca

E ma pariwo
Dem money na just audio (Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio
E ma pariwo
Dem money na just audio (Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio

You wey dey form giveaway
Your landlord dey chase u away
Your family den you don sideline
Owo dey blow you, you dey blow timeline
Ten billion on flossy
Too much moni con be nothing
So turn down d volume of your radio
The money wey we no see na audio

Account dey red perere
Your body dey shack elele
Them dey there hail u
Owo dey slap u

Slow down slow down
Why you wan kill yourself?
Why you wan pa yourself?
Living fake life vida loca
Calm down calm down
Why you wan kill yourself?
Why you wan pa yourself?
Living fake life vida loca

E ma pariwo
Dem money na just audio (Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio
E ma pariwo
Dem money na just audio (Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio

Who get ear make dem hear
The life dem dey show, no be here
No pick up stones wey nobody throw dem
And build dem mansion in the air
Slow down my brother, oh no
Calm down my sister
Cuz dem money na just audio

Account dey red perere
Your body dey shack elele
Dem dey der dey hail u
Owo dey slap u

Slow down slow down
Why you wan kill yourself?
Why you wan pa yourself?
Living fake life vida loca
Calm down calm down
Why you wan kill yourself?
Why you wan pa yourself?
Living fake life vida loca

E ma pariwo
Dem money na just audio (Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio
E ma pariwo
Dem money na just audio (Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio

Oh no, na audio
Oh no
Oh no, na audio
Oh no

Outras Músicas de RUDEBOY

Conheça aqui outras músicas de RUDEBOY que você poderá gostar.

Baixar Música Audio Money (RUDEBOY) em MP3

Você pode baixar (fazer o download) ou ouvir diretamente a música Audio Money de RUDEBOY no seu celular ou computador através do player abaixo.

Ouvir "Audio Money"
na Amazon Music Unlimited
Ouvir "Audio Money"
na Amazon Music Unlimited
Baixar Música Agora!

Ficha Técnica da Música Audio Money

Número de Palavras334
Número de Letras1918
IntérpreteRUDEBOY

Na tabela acima você vai encontrar dados técnicos sobre a letra da música Audio Money de RUDEBOY.

Amazon Music Unlimited