Letra da Música Aza de DMW

Que bom que você chegou até aqui!
Veja abaixo a letra da música que separamos para você!

Música em MP3
Baby you wan see my wire
oya say your Aza, omo say your Aza, baby send your
Baby you wan see my wire, oya say your Aza, omo say your Azadmw, fresh on the beat, shekpe

Ogini this, ogini that, coming soon

What is it girl wey you want wey Davido no fit do
What is it girl wey you want wey Davido no fit do
All the girls get eyes on me ah ah but I gat my eyes on you
I go buy you diamond, e wa carry love pemesi

Baby you wan see my wire
oya say your Aza, omo say your Aza, baby say your Aza
Baby you wan see my wire
oya say your Aza, omo say your Aza, baby say your Aza

Am loo. damn! Talku this, talku that, calm down girl oya feel relaxed
A remedy baby girl you are biggie
gimme kiss and I wan give you cash
But I want to know, wetin you know before the check can balance eh
Because Onome don frustrate oh, she say she wan come my place oh
See the girls I rotate oh, you Dey make me wan hide my face oh
Because Onome don frustrate oh, she say she wan come my place oh
See the girls I rotate oh, don't move until I saying

Ofe nsala, uwensala, okay billion dollar, okay billion dollar
Ofe nsala, omokuwa, your back sara bara
Baby you wan see my wire
oya say your Aza, omo say your Aza, baby send your
Baby you wan see my wire, oya say your Aza, omo say your Aza

Hear the alert, credit alert, change your Passat, baller alert
You don arrive, Muritala oh, secure the bank oh, based on the car

Baby you wan see my wire
oya say your Aza, omo say your Aza, baby say your Aza
Baby you wan see my wire
oya say your Aza, omo say your Aza, baby say your Aza

Eh eh eh eh, ah ah ah ah, Eh eh eh eh, shekpe
Okay billion dollar, Damn! Fresh on the beat

Outras Músicas de DMW

Conheça aqui outras músicas de DMW que você poderá gostar.

Baixar Música Aza (DMW) em MP3

Você pode baixar (fazer o download) ou ouvir diretamente a música Aza de DMW no seu celular ou computador através do player abaixo.

Ouvir "Aza"
na Amazon Music Unlimited
Ouvir "Aza"
na Amazon Music Unlimited
Baixar Música Agora!

Ficha Técnica da Música Aza

Número de Palavras317
Número de Letras1607
IntérpreteDMW

Na tabela acima você vai encontrar dados técnicos sobre a letra da música Aza de DMW.

Amazon Music Unlimited