Letra da Música Arizona de Blaq Jerzee

Que bom que você chegou até aqui!
Veja abaixo a letra da música que separamos para você!

Música em MP3
I dey give am to my London girls
Say the vibes
Kalaku ehmake me high
Parachute eh
Make me smoke kalaku eh
If you can understand
Deja vu eh
Ile ti mo, ile ti su eh
Me I never see belleful eh
What a chase
I dey pursue
Say na water finer than you eh

Iyeh
I no fit say that

Even when I dey with shorty
Money dey for my mind
7 a. m. in the morning
Me I dey for my grind
My pains disappear anytime I see you
Migraine disappear anytime I see kiss

Even when I dey with shorty
Money dey for my mind
7 a. m. in the morning
Me I dey for my grind
My pains disappear anytime I see you
Migraine disappear anytime I see kiss

I say early mo mo
Awon te mi kpe mi
Wan ti so kpe
Owo ti jade o
What's up in
What's up in
Ja jaiye
Non stopping

I say early mo mo
Awon te mi kpe mi
Wan ti so kpe
Owo ti jade o
What's up in
What's up in
Ja jaiye
Non stopping

Kalakuta na the place
Wey dem legalize arizona
Dem legalize arizona yeh yeh
Dem legalize marizona (Make way)
Legalize marizona (Easy)

When the gbedu drop
When e enter them dey feel am
When e enter them dey feel am
Before the love come dey show
Before the love come dey show for the eh o
Before the love come dey show
Before the love come dey show for the eh o

Say the vibes
Kalaku eh
Make me high
Parachute eh
Make me smoke kalaku eh
If you can understand
Deja vu eh
Ile ti mo, ile ti su eh
Me I never see belleful eh
What a chase
I dey pursue
Say na water finer than you eh

Even when I dey with shorty
Money dey for my mind
7 a. m. in the morning
Me I dey for my grind
My pains disappear anytime I see you
Migraine disappear anytime I see kiss

Even when I dey with shorty
Money dey for my mind
7 a. m. in the morning
Me I dey for my grind
My pains disappear anytime I see you
Migraine disappear anytime I see kiss

I say early mo mo
Awon te mi kpe mi
Wan ti so kpe
Owo ti jade o
What's up in
What's up in
Ja jaiye
Non stopping

Early mo mo
Awon te mi kpe mi
Wan ti so kpe
Owo ti jade o
What's up in
What's up in
Ja jaiye
Non stopping

For your informate
Torikpe we dey relate
No mean say we be mate
Oya kill them with the shock
Make them suffocate
Kill them like a rascal
Me I fumigate (Release)

For your informate
Torikpe we dey relate
No mean say we be mate
Oya kill them with the shock
Make them suffocate
Kill them like a rascal
Me I fumigate

Kalakuta na the place
Wey dem legalize arizona
Dem legalize arizona yeh yeh
Dem legalize marizona
Legalize marizona

Outras Músicas de Blaq Jerzee

Conheça aqui outras músicas de Blaq Jerzee que você poderá gostar.

Baixar Música Arizona (Blaq Jerzee) em MP3

Você pode baixar (fazer o download) ou ouvir diretamente a música Arizona de Blaq Jerzee no seu celular ou computador através do player abaixo.

Ouvir "Arizona"
na Amazon Music Unlimited
Ouvir "Arizona"
na Amazon Music Unlimited
Baixar Música Agora!

Ficha Técnica da Música Arizona

Número de Palavras401
Número de Letras2322
IntérpreteBlaq Jerzee

Na tabela acima você vai encontrar dados técnicos sobre a letra da música Arizona de Blaq Jerzee.

Amazon Music Unlimited