Letra da Música Hypocrite de Falz

Que bom que você chegou até aqui!
Veja abaixo a letra da música que separamos para você!

Música em MP3
Huh huh yeah
People just dey do like say dem no dey shit
People just dey do like say dem no dey breath o
People just dey do like say dem get superpower dem
People just dey do like say dem no dey weak o
Huh huh
Nobody wan dey sow where he no dey reap o
Everybody is a mothafuckin hypocrite o (yeah)
Everybody is a mothafuckin hypocrite o (ohh you and I)
Everybody is a mothafuckin hypocrite o
People just dey do like say na dem be Jesus
People so wicked, but they so religious
Who dey calculate, he no dey show the figures
Who dey demonstrate, wey dey run leave us
People too complain, but dey fear to speak up
You don't want to die, but nothing to leave
Christain and corrupt no suppose be mixture
Real musulumi no suppose dey thief jhor
Real talk nobi fight rather
Everybody getty fault for inside matter
We dey talk human right, we no respect am
Who are we to crucify the homosexuals
Most of una don dey involved from time
But nobi anybody business who you wan climb
You dey form gentleman when we dey with you
but you go still go home beat your wife to stupor

People just dey do like say dem no dey shit
People just dey do like say dem no dey breath o
People just dey do like say dem get superpower dem
People just dey do like say dem no dey weak o (huh huh)
Nobody wan dey sow where he no dey reap o
Everybody is a mothafuckin hypocrite o (yeah)
Everybody is a mothafuckin hypocrite o (ohh you and I)
Everybody is a mothafkin hypocrite o
Pastor wey dey do like say he nobi sinner
See the spec in your eye, no dey point finger
What about the really greedy politician
Acting like he really care for the layman
And what about even you voters wey
dey act like say you only see two jokers
Recycle the same corrupt men
Later you complain you say you hate the government
And the fake prophets
Some dey for convent
With underage boys wey dey make boyfriend
And you claim concerned when you messing with the minor
Some say na devilbox o
No telly for thier palor
Eh eh, because you nobi virgin, you no meet am well
But the one wey tie scarf, you no give am help
Oh you say you no dey smoke
You no dey drink the liquor
But heart dey evil
Shey you see the picture
People just dey do like say dem no dey shit
People just dey do like say dem no dey breath o
People just dey do like say dem get superpower dem
People just dey do like say dem no dey weak o (huh uh)
Nobi wan dey sow where he no dey reap o
Everybody is a mothafuckin hypocrite o (yeah)
Everybody is a mothafuckin hypocrite o (ohh you and I)
Everybody is a mothafuckin hypocrite
Of course I know truth is bitter
Bitter gidi gan pass bitter leaf
What is the essence of debating
When we know the truth in our mind
Why you come dey do like say you no dey shit
Why you come dey do like say you no dey love o
We no fit be the same
Everybody is a mothafuckin hypocrite o

Outras Músicas de Falz

Conheça aqui outras músicas de Falz que você poderá gostar.

Baixar Música Hypocrite (Falz) em MP3

Você pode baixar (fazer o download) ou ouvir diretamente a música Hypocrite de Falz no seu celular ou computador através do player abaixo.

Ouvir "Hypocrite"
na Amazon Music Unlimited
Ouvir "Hypocrite"
na Amazon Music Unlimited
Baixar Música Agora!

Ficha Técnica da Música Hypocrite

Número de Palavras497
Número de Letras2753
IntérpreteFalz

Na tabela acima você vai encontrar dados técnicos sobre a letra da música Hypocrite de Falz.

Amazon Music Unlimited